PERSONALLY REMIX BY ASUU STUDENTS

Personally (ASUU Remix)
Personally
Personally..... .......X3
Personally..... .......x3
Personally I once had it
I don tire to feed my body
I just dey fear my books like sey I
neva jacked it
People reason dat am joking like it
Aaaah....... Na wetin be dis
ASUU na wetin I see
Saga........ them no wan gree
Them say FG no gree pay
*Chorus*
Personally... Professionally, this strike
is nt intentionally
But the effect is physically, do they
want us to go radically,
Emotionally, psychologically ,
our girls forcefully are going
biologically
sexually,dramatically and them sey
them no wan gree
*Chorus*
Yeah exceptionally
We need to go spiritually
Them reason na financially
But magically them dey groove
internationally
Nawa......... Nawatically
Waka......... Na from my dictionary
Saga.... them no wan gree
They say them no wan gree..
Eku odun ASUU ooo, asheyi sha
modun.

LOL......

Previous
Next Post »